- Lyrics
- Album list
Rayce
-
For You
Haha I love u baby (freestyle) Ama b ur baby u go b my boo Ama b ur baby u go b my boo Coz am singing dis Love song 4 u baby personally 4 u Am singing love song 4 u baby U dey raggea me enta blues And am loving u enta blue Baby u dey raggea enta blue Hw many hw many Hw many hw many Hw songs I go write Find more lyrics at ※ Mojim.com Hw many tins I go buy Hw many mountains I go climb Hw many mountains I go climb Hw many rivers I go pass Water I go... Coz am singing dis Love song 4 u baby personally 4 u Am singing love song 4 u baby U dey raggea me enta blues And am loving u enta blue Baby u dey raggea enta blue
-
|