- Lyrics
- Album list
Kencharisma
-
Love you scatter
Oh oh.. Oh oh.. Oh oh.. Sonicman on the beat it's Kencharisma Kencharisma Kencharisma Kencharisma
Verse one
This love don fail brake if na dream i dey dream then i no wan wake cos i no wan miss anything from you from you your smile your hug your kiss your love i no wan miss any one from you from you....
Refrain
o mu na gi anyi ga ebi undoubtably you are the one for me (2times)
Hook
dem no know say me i love you scatter scatter....er...er make dem do make dem try still i love you scatter scatter...er..er (repeat hook)
Verse two
baby afurungi na anya i n'eme mu isi mbaka our love no get coma e dey make me high like mmaya eh baby i dash u my heart mu na gi no go ever dey apart make dem jealous make dem boo us they no go ever fit confuse us ife mi we go dey deh titi layi layi i will give you my heart and my trust no lie lie eh Find more lyrics at ※ Mojim.com hey!
Refrain
o mu na gi anyi ga ebi undoubtably you are the one for me
Hook
dem no know say me i love you scatter scatter....er...er make dem do make dem try still i love you scatter scatter...er..er (repeat hook)
Verse 3
As you love me and i love you baby na wetin remain? Tell me na wetin remain? So make dem talk our love engine no fit knock wetin they deserve na beta konk na for you i dey write my love song my love for you is constant cos to me you are most important i'm gonna give you all that i gat i'm giving you my heart just for a start me love
Refrain
o mu na gi anyi ga ebi undoubtably you are the one for me
Hook
dem no know say me i love you scatter scatter....er...er make dem do make dem try still i love you scatter scatter...er..er (repeat hook till fades)
-
|