- 歌词
- 专辑列表
Omawumi
-
If You Ask Me
If you ask me; na who I go ask? The matter wey we see so, e tay wey e start No be me go talk am, e heavy for mouth If you ask me…The matter for ground… Eh! Na who I go ask? The reason for the reason for the reason why I'm soliloquizing yeah The things wey I dey see, wey I dey hear, e pass me I've got to tell the story and I've got to tell it from the starting About a man, a woman, and their girl pikin Wait till the second verse before my story begins (Repeat ) The woman travel leave her daughter with the husband Home a-lonely (home a-lonely) 更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网 E no tay I begin see the man, his daughter ad them dey play Strong play (they play strong play) A month later the daughter say her period delay I ask her who touched her she say her daddy only I don't know what to say I don; t know what to tell her mother E be like say she get belle (Repeat ) The story wey I talk e be like say I dey play But all this type of things they happen everyday Speak out or take some action abeg you no delay No let matters worse pass as e dey….as e dey (Repeat )
-
|